All Forums
Can Anyone Here (by NzRacingQueen)
she u wan try me?? I much na 4 dat side oo;)
@Babydovy01: heerrr so u sure say u go fit do Azonto pass me..u dey lie, seycof u kno say i from GH wey Azonto too be una dance..de way i dey do de dance, i swear u go shock..lol..u make u no try meeoo hmmm..loool
THANK YOU..:) Now someone please fedex me...asprin & a heating pad or hot water bottle *joke*:)
nawaoo haaaa u tink say me dey lie? Ok oooooooo make we leave am like dat naaa, but i no sa i do am pas u:p!
@jamrockjinnie: oh man u say watin? Dnt worry whn u come u go learn anoda style go back jor lmao!
Actually I even don't know but I'll ask for the meaning for you. There is another new dance moves called "Amanda".
Last edited by Crady; 9-Aug-13 5:07 pm.
@Crady: Aquaida... Means ? When you have a chance, no hurry, no worry :)
Quick reply:
RULES:
- Be respectful at all times.
- Be mature and act like an adult.
- Respect different points of view.
- Discuss ideas, not specific users.
- Don't get personal.
- No profanity.
- No drama.
- No thread hijacking.
- No trolling.
- No spamming.
- No soliciting.
- No duplicate posting.
- No posting in the wrong section.
- No posting of contact information.
- Be welcoming to new users.
Login: