All Forums >> Countries >> Ghana

Can Anyone Here (by NzRacingQueen)

 Crady 
9-Aug-13 4:59 pm
@Babydovy01: heerrr so u sure say u go fit do Azonto pass me..u dey lie, seycof u kno say i from GH wey Azonto too be una dance..de way i dey do de dance, i swear u go shock..lol..u make u no try meeoo hmmm..loool
I have an SHS mate-2012 of mine who can even dance it as if video showing has scratches on it & can dance very, very, very fast but in a very funny way. But I don't cos I don't know how to dance but sometimes I dance "Amanda" while playing the keyboard. I feel the babe that danced Fuse's song "Azonto". She be genius.

 

 

 
 
 Crady 
9-Aug-13 5:02 pm
@Babydovy01: i go come Naija then come teach u..LOL
Naija people came to steal our dance & re-named it "Alingo". Haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa... Hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm......

 

 

 
 
 jamrockjinnie 
9-Aug-13 5:05 pm
@Babydovy01: haaa i no go fit hold my laughter..i go laugh u papa,,lol..u wan make i give u my title? ok we go see

 

 

 
 
 Crady 
9-Aug-13 5:08 pm
@Zilya777: Sorry mum, it's "Amanda". Thanks for prompting me?

 

 

 
 
 Crady 
9-Aug-13 5:12 pm
@jamrockjinnie: It's okay "Azonto" Superstar.

 

 

 
 
 Babydovy01 (76)    (33 / F-MF / Nigeria)
9-Aug-13 5:13 pm
@Babydovy01: haaa i no go fit hold my laughter..i go laugh u papa,,lol..u wan make i give u my title? ok we go see
lol giv me d title Jor notin dey happen @ all, abi u tink say me dey shy haaa noooooooooo::D

 

 

 
 
 Babydovy01 (76)    (33 / F-MF / Nigeria)
9-Aug-13 5:20 pm
@Babydovy01: i go come Naija then come teach u..LOL
Naija people came to steal our dance & re-named it "Alingo". Haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa... Hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm......
lol even the smallest anini for 9ja they dance that azonto wela, check Alingo the dance step ain't the same with your azonto:p

 

 

 
 
 jamrockjinnie 
9-Aug-13 5:21 pm
@Babydovy01: okay now we no go argue, i be THE KING OF AZONTO wey u be QUEEN OF AZONTO..abi u dey like am so or make i take the QUEEN OF AZONTO the u give u KING OF AZONTO..hhahhaaa..LOL

 

 

 
 
 Crady 
9-Aug-13 5:25 pm
@jamrockjinnie: She be the "Babe of Azonto"

 

 

 
 
 jaynkslim (9)    (42 / M-F / Nigeria)
9-Aug-13 5:25 pm
@Babydovy01: bone Ghana pple they look up to Nigerians,we're their master

 

 

 
 
Jump to page:  
Quick reply:

[Smilies]

RULES:
  • Be respectful at all times.
  • Be mature and act like an adult.
  • Respect different points of view.
  • Discuss ideas, not specific users.
  • Don't get personal.
  • No profanity.
  • No drama.
  • No thread hijacking.
  • No trolling.
  • No spamming.
  • No soliciting.
  • No duplicate posting.
  • No posting in the wrong section.
  • No posting of contact information.
  • Be welcoming to new users.
Repeated violations of the above will result in increasing temporary bans from the forum and an eventual permanent ban from the site. Basically, just be friendly and neighborly and all will be well.
Top
Home
Give us feedback!

Login:

* Username:

* Password:

 Remember me


Forgot?