All Forums
Distance Relationship (by deserve87)
hehehehehehe abeg no kil me wit laff, my belle wan burst joor!
alas, nothing that junior or others like him surprises me anymore. if it makes any difference to you, you and all of the honest women here have my sympathies. you bear the brunt of the negative impact that results whenever ignorant young men like junior here show their ashes (misspelling was intentional junior. watch & learn.) in public.
@Babydovy01: I know sey both your boyfriends go dey where dem dey hustle tight right now.. But you dey here dey make mouth
instead wey u talk say u dey find distant relationship y u no kukuma talk say na MAGA u dey find? Lol. No dey make d pple outside our country think say we Nigerian ladies no be good type bcos we good well well
@hornyoldgoat: So old dog really thinks he can handle ladies like a young blood hun? Don't make me laugh at you papi Lol
hahahahaha be4? U 4 talk say you need MAGA way go pay u dey here dey talk anoda tin. Like coolsmile talk abeg make una no dey make dem tink say we bad oo!
@hornyoldgoat: people like him doesn't freak me, another thing about me is that i don't trust so easily n like he said here in his response to me he never need them for real. I will only pity any other lady on here that fall to such trap Lol
yeah, i can see that by how they're laughing at you here. keep on deluding yourself, little boy.
@Coolsmile: why worry about what ppl outside 9ja think about our women? If your a good girl ppl will sure find out!! Are you also looking for a MAGA? lol
Quick reply:
RULES:
- Be respectful at all times.
- Be mature and act like an adult.
- Respect different points of view.
- Discuss ideas, not specific users.
- Don't get personal.
- No profanity.
- No drama.
- No thread hijacking.
- No trolling.
- No spamming.
- No soliciting.
- No duplicate posting.
- No posting in the wrong section.
- No posting of contact information.
- Be welcoming to new users.
Similar threads:
Login: